Tuesday, 9 September 2014

Tesojue:Reminisce

Alabinri
Mo ba e so’ro ife
O n’she falafolo 
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi
Alabinri
Temi tire so’ro ife
O lo se de lati america
You say am a local rappers
Alabinri wo mi kin pe lori e
Ko to iseju marun
Ah, mi o fe ko’le si bi 
A mo love is love, talk is talk
Owo ya pa lapo Kan won ma disturb
O’n de mo fun mi now what’s wrong
It’s because of you that I sing this song 
Oya love is love, talk is talk
Owo ya pa lapo Kan won ma disturb
O’n demo fun ni now, what is wrong
It’s because of you that I sing this song 
Sugbon
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi 
Ma wo eyin mama the mama
Mo fe da’ko, mo fe gbin cassava
O ti di passa d passa
You dey make me dey saba the saba
Emi ni the mana d mana
E mi ni mo mu fun won ma lo kana
Won awilo awilo
For the champion, I fit be milo 
Hehe a mo love is love, talk is talk
Owo yapa lapo Kan ma disturb
O’n de mo fun mi now what’s wrong
It’s because of you that I sing this song
Oya love is love, talk is talk
Owo ya pa lapo Kan ma disturb
O’n de mo fun mi now what’s wrong
It’s because of you that I sing this song 
Sugbon
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi
Ma tesojue laleyi
Tesojue laleyi 
Je o’gbo je’omo
Baby I’m not a hooligans
Je on’gbo je’omo
Baby, girl if you gimme chance
Je o’gbo je’omo
Baby I’m not a hooligans
Je o’gbo je’omo
Baby girl if you gimme chance
Sheyman on the mix
O da wa fe ku laleyi
Wa fe ku laleyi 
Arabinri temi tire soro ife
O lo se de lati america
You say I’m a local rappers
Alabinri, wo mi kin pe lori e
Ko to iseju marun
Ah, mi o fe ko’le si

Shoki - Tekno and B-Red

Yea
B-red in the building
Shi mama shi mama shi mama
Ye they calling me tekno that you already know
Selebobo pon the beat 
Oya do the shoki o…shoki
Shoki o….shoki
Baby shoki o…shoki
Shoki o….shoki
I need to play your hockey….shoki
Rock your body shoki
Oya do me shoki shoki
Ah shoki shoki o
Shoki shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Eh shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki 
Put your hand down…oh nanana
Head left or right
Show the bend o
Like you leave something for ground
*****
Tekno ****
*****
Cos if I dance she go dance
If I move tere
Say me want your back eh
Back eh wey you carry no bad
Sexy model come around now
Yeyeye yeyeye ah
Hmm sexy julie
Eh sexy julie 
Oya do the shoki o…shoki
Shoki o….shoki
Baby shoki o…shoki
Shoki o….shoki
I need to play your hockey….shoki
Rock your body shoki
Oya do me shoki shoki
Ah shoki shoki o
Shoki shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Eh shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki
Shoki shoki shoki 
Like a monkey
Shoki like a donkey
Oya do the shoki
Shoki shoki shoki
Do like I do
Baby girl do like I do
Do like I do
My people do like I do
Oya do shoki o
Make you dance like a donkey o
Make you dance like a craze man o
Make you dance like a craze man o….oh oh oh
My name b-red
I dey scatter the girls like I’m red
I dey paint the town red
I dey scatter the girls like I’m red 
Oya do the shoki o…shoki
Shoki o….shoki
Baby shoki o…shoki
Shoki o….shoki
I need to play your hockey….shoki
Rock your body shoki
Oya do me shoki shoki
Ah shoki shoki o 
Put your hand down…oh nanana
Head left or right
Show the bend o
Like you leave something for ground 
Do like I do
Baby girl do like I do
Do like I do
My people do like I do

Monday, 15 October 2012

Lyrics: D’Prince – OYO (On Your Own)

When you fall from the top
My broother, suddenly the loving dey stop yeah
You on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
Better wake up and fight for yourself o
Nobody dey follow you fight for your right o
You nn your own o
On your own o
On your own o
On your own o
When you die some go cry, o tan
Nobody go follow you die
No think am
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
If you dey wait for your brother,your auntie,your sister,your cousin
My brother no think am
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o 
Wake up, wake up , wake up
My brother cos
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
Nobody go help you
On your own o
On your own o
Only God dey there
On your own o
On your own o
Pray to your God cos you are on your own o 
Ah ehn
You are dancing
Hey my man
Now is not the time for you to dance
It’s time for you to sit back and just think about your life
Omo’ba
D’Prince is here
Music
Omo’ba 
After you chop alone
You dey expect somebody to orobo for you…shio
You on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
Now you don shit for church
Come dey wait for somebody to come clean your yansh
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
What you sow you go reap
Cos my baba God no dey do partiality
You on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
If you dey wait for your landlord,your friend,your government, your uncle, your government
You on your own o
On your own o 
Wake up wake up wake up
My brother cos
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
Nobody go help you
On your own o
On your own o
Na Only God dey there
On your own o
On your own o
Pray to your God cos you are on your own o 
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
I say you are on your own o
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
Nobody go help you
On your own o
On your own o
Na Only God dey there
On your own o
On your own o
Pray to your God cos you are on your own o 
This is a wake up call o
My brother no dey dull o
You gats to stand up tall o
Stand gidigba no dey fall o
On your own o
On your own o
No dey wait for person person
This na time to soji soji
Make you rise and fight it fight it 
This is a wake up call o
My brother no dey dull o
You gas to stand up tall o
Stand gidigba no dey fall o
On your own o
On your own o
On your own o
On your own o
No dey wait for person person
This na time to soji soji
Make you rise and fight it fight it
Stand up and fight it